Mr President
African China
D
(início)
D G Food e no dey D A Brother eh water no dey D G And our country no good o D A everyday for thief, one day for owner e D G Poor man wey thief maggi, D A omo, dem go show im face for crime fighter, (crime fighter) D G Rich man wey thief money, D A Omo, we no dey see their face for crime fighter D Tell me something I no know G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe) A D Poor man go dey shout (ana m anwụ) G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe) A D Poor man go dey shout (ana m anwụ)
Chorus
G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)
Verse 2
G Fuel e no dey D A Brother eh transportation no dey D G And our road e no good oh D A D What about the NEPA people o we no get light G D Everybody just dey halla fuel no dey, A D na how we wan survive? G D Many youth ready for work but as work no dey A D Na how dey wan survive? G D We be giant of Africa but to get visa enter A D Ghana na WAEC (oh my God) G D Policeman go see white e go tell you say A I say that thing na red D Tell me something I no know
Chorus
G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)
Verse 3
G D Alhaji wey pull Khaki say the name of him party A D People Destroying People na the name of the party G D Election for my country na paddy paddy A D Wayo wayo arrange noni G D People wey vote them in still dey live in pain A D This na disgrace, I am so ashamed G We don collect shop permit D A Collect trading permit trading permit D You still dey burn shop G D You wan tell me say you no know when them pay A D Why you dey make us dey live in pain
Chorus
G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)
Bridge
D G Omo nothing dey pa D Anything wey pa na winch A Na im make we dey say D No lele G D Tanke A
Verse 4
(Repeat Verse 1) D G Food e no dey D A Brother eh water no dey D G And our country no good o D A everyday for thief, one day for owner e D G Poor man wey thief maggi, D A omo, dem go show im face for crime fighter, (crime fighter) D G Rich man wey thief money, D A Omo, we no dey see their face for crime fighter D Tell me something I no know G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe) A D Poor man go dey shout (ana m anwụ) G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe) A D Poor man go dey shout (ana m anwụ)
Chorus
G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)
Verse 5
(Repeat Verse 2)
G
Fuel e no dey
D A
Brother eh transportation no dey
D G
And our road e no good oh
D A D
What about the NEPA people o we no get light
G D
Everybody just dey halla fuel no dey,
A D
na how we wan survive?
G D
Many youth ready for work but as work no dey
A D
Na how dey wan survive?
G D
We be giant of Africa but to get visa enter
A D
Ghana na WAEC (oh my God)
G D
Policeman go see white e go tell you say
A
I say that thing na red
D
Tell me something I no knowChorus
G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)
Outro
(Repeat until end)
G D A
lead us well (nne me eh, govern us well)
D G
If you be senator (senate am well)
D A D
If you be police (police well well, no dey take bribe)
Cifra adaptada de fontes públicas. Direitos da composição pertencem aos autores e gravadoras originais. Esta página é parte do projeto educacional Mania de Músico.